Una Wake Up Show go ginger your morning with correct talk, beta music, news wey dey hot, and laugh wey go sweet your belle. Ratata and Seyene go make your day start well!
4:00am - 9:00am
Yaw centres around politics, metro and social stories and policies that concern us as Nigerians.
9:00am - 11:00am
Ratata and SoSo for Market Runz go carry you enter market gbege—price wahala, trader gist, customer palava, and sharp business tips. Hustle meet laugh and sense for here!
11:00am - Noon
Itoro Wan Write Cv And Letter Of Application
E make sense if man talk say if him wife remarry after e die, she go lose all di property?
Make we tok about community policing and human rights violation
Presido Tinubu - I go clear my schedule to visit Benue on Wednesday
Call any of the numbers below
Landlines
•0201 465 7170
•0201 271 0246
•0201 271 0244
Mobile: +234 809 031 8684
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.