If You Wan Get Healthy Relationship/Marriage, Listen!!

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

As man wey wan settle down marry, you need to calm down, shine youe eyes becos, e get some types of Women wey you no suppose marry.

Carry your Jotter, jot wetin @uzomaticuzo dey tok oh!!

She say make una avoid, woman wey dey use men, women wey dey too materialistic, women wey too dey complain, women wey be monitoring spirit.....(insecurities), Women wey no sabi anything, women wey sabi create wahala.

#Chookmouth for comment section, drop your own


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C