On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

U No Fit Get HIV If U Drink Zobo Wey Get HIV Blood Inside

Pesin no fit get HIV through shaking, hugging and sharing towel.

Ontop #marketrunz with Ratata and Soso, Dr Fred don confirm say person no fit contact HIV bcos say dey put HIV infected blood inside Zobo or any drink.

Him also talk say dem no fit contact HIV tru shaking, hugging, sharing towel e.t.c


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C