On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Pesin Manhood comot On Top #500

Man machine gun comot afta he give pesin 500 naira for Lagos.

Ontop marketrunz with Ratata, For Abule Ado area for Lagos, One man wey dey eim shop jeje, na so one 38 years old man wey eim name na Desmond  come beg dis man for 500 naira , na so he give am di 500 naira , na so eim machine gun just disappear 

 

Shey dem still dey do dis kain tin ?  #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C