Na beta show wey dey broadcast for Kano and environs and na Oyinbo Pepper dey run tins for here.
8:00pm - 1:00am
1:00am - 5:00am
Ochedeking dey wake una up evri morning wit Word From Grand Mule, wia we go chop beta sense talk den bring you Front of Newspaper and Tori For Town, den carry you waka on top Area Yarns before we go sidon ontop As E Dey Hot where him go break down all di big politiks gist wey dey hapun for Kano and Naija. Den him go clear road for all di sport tori for di day come finally close maut wit beta Biday shout out. Dis wan dey hapun evri Monday to Friday, 5AM for morning.
5:00am - 10:00am










Face Me I Face You
Face Me I Face You
FACE ME I FACE YOU
Face Me I Face You

Call any of the numbers below
Lagos: +2349088851862
Abuja: +2348022641218
Kano: +2349087067447
Onitsha: +2349087022215
Port-Harcourt: +2348099930149
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.