On Air Now

Our Backyard

9:00am - 11:00am

U gree say Naija music na why Oyinbo pipo no dey see us as 419 again?

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

🎵 Mo like Jesu gan singer Dekunle Fuji enta we studio follow Yaw about eim music

Ontop #youandyaw wit Yaw , Dekunle Fuji say Naija music now for Abroad na hot cake, bcos oyinbo pipo wan dey join bodi dem selves wit Naija pipo bcos of di way our musicians dey push Naija.

U agree wit Dekunle Fuji ? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C