On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Election Waka.... PVC

Segun Agbaje wey be Lagos INEC REC don come ontop Evening Oyoyo to tok Evri wey concern PVC with Expensive, Solidac, Ufuoma and Ikechukwu.

Dem ask Oga Segun why e hard for people to collect dia PVC? him tok say, We Don Give 88% Of The PVC Wey We Collect From Abuja, but as at 5th Feb, the PVC exercise don close and according to electoral law, dem must harvest pvc from each polling units and Lagos alone get 13,325 polling units.

Listen make you hear evri wey him yarn and also Chookmouth for Comment Section.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C