On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Serious Update for Single Guys

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Many single guys no sabi tok to woman and naim make dem still dey single, How you wan follow woman tok for di first time and you dey call her Sweet or pet names?

Uzomatic Uzo don drop plenty Update for Single Guys especially ontop Night jolly.

One of the update na make single guys sabi how to approach woman and also sabi the right things to say to her, she say, make una no dey ask single questions wey need single answers, she also make una no start to call her sweet names, e no make sense.

Watch and Listen to the full video to hear more


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C