The best of our music playlist to see you through the night to the next morning.
11:00pm - 6:00am
na one beta show wey carry plenti informate, educate plus entertainment full ground. The show go first give you Morning Pepersoup, then show you front of Newspaper, then give you all the sports yarn before you go chook mouth for big big tori dem for Mbada Parliament, or join the professor on top Akpors and Students
6:00am - 10:00am
Na show wey dey burst brain as many beta program full inside am. From Office Palava to wetin dey magawaya to Area Court abi na Jara yarns wey dey give you all the tori for town or Awa Domot, join Village meeting make you hear word.
10:00am - 2:00pm
Osun State Governor, Sen Ademola Adeleke don tok say di former Governor Adegboyega Oyetola get right to go Supreme Court if him no like wetin appellate court rule.
Peoples Democratic Party (PDP) for Igyorov ward wey dey Benue state don pursue di party national chairman, Iyorchia Ayu, because say dey tok say him go dey do things wey dey against deir party.
Nigeria na also di number one country for di whole of Africa wey dey suffer Tuberculosis pass.
Claim: Dem fit use Fasting as treatment for cancer. Verdict: MOST TIMES NA TRUE. Although dem don prove say fasting dey effective to treat cancer but no be di cure be dat.
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited & Aiir