On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Shey God really approve divorce if your partner dey violent?

If your husband or wife dey abuse u physically, run sharp sharp from di marriage

Ontop #ourbackyard, Nedu dey ask why pipo dey only carry di part for Bible where God say e hate divorce, but pipo dey leave the part of di violent wey God hate? #chookmouth

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 31°C | Low: 25°C