On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Man Leave Wife For UK, Go Marry him EX for Naija (Lekki)

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Wetin you go do, if you find out say your Husband get anoda family?

Ontop Ogamadamoffice wit Chechesmithnation, she tok tori say, one woman wey she and her husband relocate go U.K. for 2018 and dem get two children, last week her sis in law call her to tell her say her husband marry anoda woman wey dey stay for Lekki and she born twins 3months ago. Na she even dey incharge of di bakery wey her husband use dia joint money open for Lekki.

Her mother, father & two sista in law know about the 2nd marriage except her.

Wahala no too much like dis? Wetin you go do if you find out say your Husband get anoda Family?

#Chookmouth for comment section 👇


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C