On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Now Playing

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Saturday, 27 July 2024

  • 06:00

    Satidey Morning show

    This one na better program wey dey happen every satidey morning. From Mor Mor exercise to Front of Newspaper come enter Tori in bundle. Your satidey morning go jollof

  • 09:00

    Weekend mede mede

    Inside this mede mede show, we get Spelling Bee, wey pikin dem dey enjoy weh weh, Awa Culture wey dey look all the matter wey concern we people and Oku Ego wey be better money matter program. No forget Parti jollof wey dey torchlight wedding matta

  • 12:00

    Satidey afternoon

    Choi, enter Satidey afternoon with Jukwuese wey mean Ask question on top major matter wey dey ground. Oge ndi keke na show for we keke people

  • 14:00

    Football Republik

    Na serious football matter dey for hia. Join the football Republik crew

  • 20:00

    Oringo Satidey

    If you like better parti, oya join Dj Juicy on top this one with beta gbedu wey dey burst brain

  • 22:00

    Non Stop Music

    The best of our music playlist to see you through the night to the next morning.

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Light rain shower

    High: 30°C | Low: 23°C