CAPPA, Medical Experts Don Call for Stronger Control on Sugar Drinks for Naija
Corporate Accountability and Public Participation Africa (CAPPA) don launch documentary wey dey warn say sugar drink dey drive serious health and environmental wahala for Nigeria.
NDLEA Burst Mega Meth Lab inside Ogun Forest; Catch Mexicans and Seize ₦480 Billion Drugs!
The National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) don score what many people dey call the "biggest goal" for the history of drug war for Nigeria. The boys from the elite Special Operations Unit (SOU) don scatter one heavy transnational cartel wey Nigerian drug barons and Mexican cartel experts dey run together.
Qantas Flight Turn Back As Passenger Bite Flight Attendant
One Qantas flight wey dey go from Melbourne, Australia, to Dallas for United States don divert enter Papeete, capital of French Polynesia, after one passenger cause serious trouble onboard and reportedly bite one flight attendant.
Cubana Chief Priest Blame Elders After Im APC Primary Defeat
Celebrity businessman and socialite Pascal Okechukwu, wey people sabi as Cubana Chief Priest, don lose im bid to secure di All Progressives Congress (APC) ticket for Orsu/Orlu/Oru East Federal Constituency ahead of di 2027 general elections.
Navy Seek Royal Support Ahead 70th Anniversary Celebration
Oba Rilwan Akiolu don assure Nigerian Navy of im support ahead of di Navy 70th anniversary celebration, as e praise di service for dia work to protect Nigeria territorial waters and improve maritime security.
NDLEA Catch ₦10.4 Billion ‘Canadian Loud’ for Lagos Port; Syndicates Enter One-Chance
The National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) don show international drug dealers "who be boss" after dem intercept a massive 4,173.5kg of high-potency "Canadian Loud" cannabis for Tincan Island Port.
WAEC Tightens Anti-Cheating Measures for 2026 CBT WASSCE
West African Examinations Council don tighten measures against examination malpractice as nearly two million candidates register for the 2026 Computer-Based West African Senior School Certificate Examination across Nigeria.
No More UTME for Agric Students -JAMB
The Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB) don yarn for dia headquarters today, May 11, 2026. say if you wan study Agriculture (the ones wey no concern the Engineering part), you no need to sweat for UTME again!
Super Eagles Coach Eric Chelle Fit Land Marseille Job
Super Eagles head coach, Eric Chelle, don dey linked with vacant manager position for French Ligue 1 club, Olympique de Marseille.
AFCON 2025: Morocco Knock Nigeria Out on Penalties, Enter Final
Morocco don beat Nigeria on penalties to book their place for the AFCON 2025 final, after di semi-final end goalless for full-time and extra time.
XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID, ARBELOA TAKE OVER AS HEAD COACH
Real Madrid don part ways with Xabi Alonso after just seven months as head coach, and dem don quickly name Alvaro Arbeloa as im replacement.
Brighton Equalise Late, Mitoma spoil City Chance to Catch Arsenal
Manchester City title chase don chop another blow after Brighton force dem to 1–1 draw, as Kaoru Mitoma score fine equaliser to frustrate Pep Guardiola side and keep Arsenal firmly for top.
NA LIE! Ngige No Warn APC Make Dem No Celebrate Di Presido Election Victory
Claim: Chris Ngige bin advise APC make dem no celebrate di presidential election victory because of him experience for court with Peter Obi. Verdict: NA LIE. As we confirm from di spokesperson of Ngige wey talk say di minister no make dis kind statement.
Fasting No Fit Cure Cancer
Claim: Dem fit use Fasting as treatment for cancer. Verdict: MOST TIMES NA TRUE. Although dem don prove say fasting dey effective to treat cancer but no be di cure be dat.
Bukola Saraki Claim Say Inflation Rate No Reach Double Digit Under PDP
Claim: The inflation rate today na around 16% but under di government of Peoples Democratic Party (PDP) na single figure e be .
How Fake Ibrahim Babangida For Twitter Do Pipo Wayo-Wayo
Former leader dem under di military rule or for democracy get ogbonge role wey dem dey play for election mata inside Nigeria. Different important pipo dey take anything wey dis former leaders dem talk very serious especially di ones wey wan run for office .
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.