Some of us when we know di drug wey dey work for us, we go dey use am everytime and without doctor prescription. That one na drug abuse.
Whenever u go see ur doctor, anything wey no clear to u ask am questions like wetin e dey treat u for?, If eim prescribe drug to u ask am wetin di drug dey work for, ask am for side effects of di drug.
Doctor Fred tok say if e dey hard you to piss as man or you see blood for your urine, Abi back dey pain you, go see your doctor fast fast oo. If it be prostate cancer. #chookmouth #goodlifenasense
Ontop #bodimata wit Chief Suo and Ratata ,Doctor Fred tok say if u dey smooke shisha for one hour, u dey smoke 40-400 cigarettes.
Ontop #unawakeup wit Ratata and Chief Suo. Ratata ask Dr Nimmie wey be family doctor and child advocate, say which age pikin suppose to dey use phone?
Dis week na #childrensweek ontop #bodimata wit Chief Suo and Ratata . Favour ask Dr Fred how many months we suppose to dey deworm.
If u get pesin for ur family wey dey depressed, e fit also make u dey depressed and if u dey suffer abuse, poverty u fit also get depression.
Mental health challenge no dey happen to only pipo wey no wear clothe for road, anybodi fit get mental challenge, even children dey get mental health challenge.
How to take know say u get Hemorrhoid (Pile)
Ontop Unawakeup show today Ratata ask one SP for Nigerian police say person wey police arrest supose pay for bail? .
Shey u don kolet fake moni from bank b4?
Malaria and fever no be di same thing.
Woman share her story ontop Area report of how dem take by force torchlight am for secondary school
Caesarean section no be bad luck o
If u dey find am hard to piss as man, e fit be prostate cancer.
If u dey sick everytime and you dey loose weight, no go dey buy blood tonic abi tell aunty nurse make she give u medicine. Go see your doctor immediately o, e fit be cancer.
Cervical Cancer dey affect di cervix(where pikin dey come out), and any woman whether old or small fit get cervical cancer, so far u don already dey have sex.
Dem dey tok say "dem no dey celebrate persin for em own land" but oga Obi Asika wit won correct company wey dem dey call Estilodavida don come outside wit Afro-Beat Hall of Fame to take celebrate African/Nigerian Afro-Beat Artistes.... Dis na waka you no wan miss!!!
Suo and Ratata dey tell us say anything we dey do make we dey stay committed. Dis one wey election dey near, na now all de politicians begin dey committed to deir work.
Wetin go make you know say de wedding reception go be correct won before e start
© 2022 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.