On Air Now

Music

Midnight - 6:00am

Symptoms of Arthritis

If u dey feel pain when you dey waka, or your knee dey swell, if fit be say u get arthritis.

Doctor Fred say make u reduce di sugar and processed food wey u dey take bcos e fit make di arthritis worse.

Go see ur doctor if u get any of dis symptoms. #chookmouth #goodlifenasense

More from Una Wake Up Show


Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 31°C | Low: 26°C