On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

How u fit know say u get Prostate Cancer

Doctor Fred tok say if e dey hard you to piss as man or you see blood for your urine, Abi back dey pain you, go see your doctor fast fast oo. If it be prostate cancer. #chookmouth #goodlifenasense

Ontop bodi mata wit Chief Suo and Ratata, Doctor Fred tok say if e dey hard you to piss as man or you see blood for your urine, Abi back dey pain you, go see your doctor fast fast oo. If it be prostate cancer. #chookmouth #goodlifenasense


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C