On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Detoxification tea na scam, E no dey work - Dr Fred

Ontop #bodimata, Dr Fred say all dem detoxification yea wey u dey drink to clean your liver na scam, say di best detoxification na liver itself, because e dey help u commot yama yama and filter di blood sef

Ontop #bodimata, Dr Fred say all dem detoxification yea wey u dey drink to clean your liver na scam, say di best detoxification na liver itself, because e dey help u commot yama yama and filter di blood sef.

U dey guilty of buying and taking detoxification tea wey u see online. #chookmouth
 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 29°C | Low: 24°C