On Air Now

Football Republik

2:00pm - 8:00pm

Which age pikin suppose to start to dey use phone

Ontop #unawakeup wit Ratata and Chief Suo. Ratata ask Dr Nimmie wey be family doctor and child advocate, say which age pikin suppose to dey use phone?

Ontop #unawakeup wit Ratata and Chief Suo.

Ratata ask Dr Nimmie wey be family doctor and child advocate, say which age pikin suppose to dey use phone?

U agree with  Dr Nimmie say na from age 17 - 18 years suppose to dey use phone? 

#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 29°C | Low: 24°C