On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

If u dey take Vitamin-C too much, E fit cause Kidney Stone

Some of us when we know di drug wey dey work for us, we go dey use am everytime and without doctor prescription. That one na drug abuse.

Some of us when we know di drug wey dey work for us, we go dey use am everytime and without doctor prescription. That one na drug abuse. Shey u dey take medicine without doctor’s prescription? #chookmouth

#goodlifenasense


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C