

We No Get Anything Like Auxiliary Nurse For Naija.
Doctor Fred tok for say for Nigeria, we no get anything like auxiliary nurse.
Wetin Dem Dey Do For Lagos Na Agbero-cracy - Gbadebo Rhodes-Vivour
The Governorship candidate of the Labour Party inside Lagos State, for the 2023 gubernatorial election Gbadebo Rhodes-Vivour, wey many pipu dey call GRV
How U Fit Manage High Blood Pressure
If pesin get high blood pressure for your family, U fit get am too
Nobody fit force u to vote who u no wan vote - Tari Taylaur
Tari Taylaur wey be Candidate for Lagos State House of Assembly, Eti-Osa , tok say make u no sell ur vote sake of poverty.
Shey u know say sucking your wife breast no fit stop cancer
Breast cancer fit happen to woman and man.
I do bus conductor work for Ojuelegba nd Ikeja - Joseph Benjamin
Joseph Benjamin say he do conductor work for Ojuelegeba and he sell bread for Ikeja.
Symptoms of Arthritis
If u dey feel pain when you dey waka, or your knee dey swell, if fit be say u get arthritis.
Drinking Cold water no fit give u Pneumonia- Dr Fred
Ontop #bodimata, Dr Fred tok say Pneumonia na when ur lungs don get infection, no be because u dey stay for where cold or u dey drink cold water.
Wetin fit dey make u piss piss every time?
Ontop #bodimata, Dr Fred tok say if u dey piss every time, e fit be say na di alcohol or caffeine wey u dey drink, or u get infection for bodi or diabetes.
Genotype no dey change - Dr Fred
Ontop #bodimata, Dr Fred say genotype no dey change, if u wan test for your genotype make sure u go to beta hospital not just anyhow hospital. #goodlifenasense
Breastfeeding no dey make breast fall
#WorldBreastfeedingWeek2022 August 1- August 7
How u fit handle traffic robbery for Nigeria
Ontop #unawakeup, Umar Aliyu wey be Security, resource and solution consultant. Him siddon tok wit Ratata say na because people dey always press phone for traffic na why armed robbers dey always rob for traffic.
Detoxification tea na scam, E no dey work - Dr Fred
Ontop #bodimata, Dr Fred say all dem detoxification yea wey u dey drink to clean your liver na scam, say di best detoxification na liver itself, because e dey help u commot yama yama and filter di blood sef
Signs Of Ulcer
Ontop #bodimata wit Suo, Dr Fred say Ulcer no dey look age, anybodi fit get ulcer. If u no treat ur ulcer well e fit lead to Stomach Cancer.
If u dey take Vitamin-C too much, E fit cause Kidney Stone
Some of us when we know di drug wey dey work for us, we go dey use am everytime and without doctor prescription. That one na drug abuse.
Why u suppose dey ask doctor questions when dey give u medicine.
Whenever u go see ur doctor, anything wey no clear to u ask am questions like wetin e dey treat u for?, If eim prescribe drug to u ask am wetin di drug dey work for, ask am for side effects of di drug.
How u fit know say u get Prostate Cancer
Doctor Fred tok say if e dey hard you to piss as man or you see blood for your urine, Abi back dey pain you, go see your doctor fast fast oo. If it be prostate cancer. #chookmouth #goodlifenasense
Shey u know say if u smoke Shisha for one hour, u don smoke 40-400 Cigarettes?
Ontop #bodimata wit Chief Suo and Ratata ,Doctor Fred tok say if u dey smooke shisha for one hour, u dey smoke 40-400 cigarettes.
Which age pikin suppose to start to dey use phone
Ontop #unawakeup wit Ratata and Chief Suo. Ratata ask Dr Nimmie wey be family doctor and child advocate, say which age pikin suppose to dey use phone?
When be di last time u Deworm?
Dis week na #childrensweek ontop #bodimata wit Chief Suo and Ratata . Favour ask Dr Fred how many months we suppose to dey deworm.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.