Early Touching Of Pkin Body Parts Dey Affect Di Pikin.
Video
Most adults dey suffer from the plenty badness wey happen to dem when dem dey small, e.g Rape, Touching body by force...
Why some men dey hide things from dia wives
Video
Chiboi and Ada ontop Kulelezone siddon tok about the complain wey one woman make say her husband no dey tell her anything, him no dey discuss anything wey concern dia Family with her.
You Sabi Your Pikin?
Video
The crazy and sad stories wey we dey hear of secondary school children go make you as adult ask so many questions.
Na Sexual Assualt If you describe Person With Eim Body Parts?
Audio
Most times, people dey like describe people with dia body parts, some pipu no see am as anything, some people dey pick offense, even call am Sexual Assault.
How Money Fit Change Pipu?
Video
You gree say Money dey Change person abi na so the person character dey since?
Why E dey hard for people to give?
Video
Most People wey dey use to receiving dey find am hard to give and dem also dey think say dat person wey dey always give dem no need help.
E make sense say celebrities dey campaign for politicians during elections?
Video Audio
During Elections, you go notice say most celebrities dey come out show open support for politicians and this dia action dey influence dia fans to show support for dis politicians.
Wahala wey people wey we trust wit our pikin dey cause.
Video
E dey painful wen parents find out say na the aunties and uncles even Househelps wey dem trust wit dia pikin dey spoil the pikin.
Why men dey treat Women differently?
Video
You don notice say Men dey treat Women Differently? e go be like say him dey favour one woman above the other.
Which type of Friend you get?
Video
They get Good friend and Quality Friend, which of these category of friends you get?
Evangelism Wahala!!
Video
Wahala as Women wey come preach for Bar insist say the men wey dey drink for the Bar must stand up for prayers.
Domestic Violence wahala
Video
Shey make Husband forgive Wife wey frame am for Domestic Violence?
You fit allow your pikin marry woman wey don divorce?
Video
Society and pipu don place label ontop women wey don divorce and most times e dey hard for dem to get acceptance. pipu no even wan care about wetin make you divorce
How You Fit Handle Possesive Lover
Video
Many People dey relationship/marriage wey dey chook them, their partner dey monitor their evri move and question evri phone calls wey enter their phone. Oyibo dey call this one Obsession and e dey resemble true love for the beginning.
Pikin swap inside Hospital
Video
Wetin make Doctors and nurses dey swap woman pikin afta she born? this mata dey very sad and serious.
Sexual Harrasment inside Work Place.
Video
Shey man wey tell him Female colleague say her breast dey big na Sexual Harrasment?
Different types of Lateness
Video
Wetin really be the cause of Lateness for some people? because e be like say lateness don enter some people blood, dem no dey ever dey on time.
Woman don Marry two Brothers
Video
Wahala don burst as Woman marry two brothers!! because her husband family think say her husband don die
Wahala wey Side chic dey cause
Video
Husband wan turn him side chic to second wife becos him wife report her.
Men Dem ontop KuleleZone
Video
Who we go blame for Cheating; Men abi Women?
Why women dey vex wen their Husband Poor
Video
Na crime make woman vex wen her husband poor but no vex say her parents poor?
Shey na only Man fit marry who no get anything?
Video
Na only Man fit Marry who no get anything?
Who go settle dis mata bayi? babe no rush go say thank you!!
Video
Babe no quick go greet her Bobo wey buy phone for her and the guy don vex collect the phone.
Dem don dissapoint guyman wey dey wait babe for house!!
Video
Babe wey promise to come your house don dissapoint you?
How you go feel if you your wife get Money pass you?
Video
Some men tok say if their wife get money pass dem, dem go happy, some tok say dem no go happy.
Men Dem; Shey make man tell him woman wetin him dey earn!!
Video
To tell your woman about all the Money wey you dey earn abi not to tell am? which one e go be?
Guilty or not Guilty: If you be kola wetin you go do?
Video
how kola go take share this money wey eim win now.
Guilty or not Guilty: Between Emma and Eim babe who dey guilty?
Video
make una come help emma oooo, eim babe wey him wan propose to don run leave am
Proposal gone wrong becos of Belle Prank!!
Video
Guilty or not Guilty wit Judge Chiboi ontop KuleleZone
Father's day Siddon tok wit Chiboi, Dr Foy and Gaise Baba
Video
The fear of Papa dem na the beginning of Wisdom
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.