On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Woman don Marry two Brothers

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Wahala don burst as Woman marry two brothers!! because her husband family think say her husband don die

One 21years old woman wey her husband family think say him don die since 9 years wey dem dey find am, naim dem dey say make him marry the younger brother since she still young and she don born boy for the elder one, after sometime, the man come back say him dey prison since and now him wife don born twins for the younger brother wey be her husband.

How una see the mata?

Na the mata Chiboi dey try settle ontop Trutalk inside Kulelezone


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 32°C | Low: 26°C