On Air Now

Inside Life

2:45pm - 3:15pm

E make sense say celebrities dey campaign for politicians during elections?

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

During Elections, you go notice say most celebrities dey come out show open support for politicians and this dia action dey influence dia fans to show support for dis politicians.

Ontop #Kulelezone inside #trutok with chiboiwazobia x adakuchineme, Dem siddon tok about some of our Celebrities wey dey join body with politicians during election time.

Most of Dem go tok say Dem no dey dia Fans to join Dem support any politician but "shey as dem come out show support for the politician no go make dia Fans follow dem do so"

E make sense say our Celebrities dey campaign for politicians?

#ChookMouth for comment section?


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C