On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Wahala wey people wey we trust wit our pikin dey cause.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

E dey painful wen parents find out say na the aunties and uncles even Househelps wey dem trust wit dia pikin dey spoil the pikin.

One Woman find out say her 18 years old House girl dey touchlight her 10 years old son for over 1 year plus. Na the mata Chiboi and Adadumdum tok ontop True Tok inside Kulelezone.

This kind badness dey happen inside homes, people wey the parents of these children trust naim dey end up spoiling dem plus say many parents dey so busy to even notice say bad things dey happen to dia pikin under dia nose.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C