On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Sexual Harrasment inside Work Place.

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

Shey man wey tell him Female colleague say her breast dey big na Sexual Harrasment?

Shey na sexual harrasment as one man enter office tell him female colleague say her breast dey big, abi she dey breastfeed person? naim the lady vex send Mail to H.R., na so they take sack the man from work.

Different people don tok plenty ontop the mata say the mata no reach to sack? but how you see the mata?


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 32°C | Low: 26°C