On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Which type of Friend you get?

You are viewing content from Wazobia FM Lagos. Would you like to make this your preferred location?

They get Good friend and Quality Friend, which of these category of friends you get?

Ontop #trutalk with Chiboi and Ada, Chiboi dey talk about Friends and how dem don help or destroy lives.

Him also talk say they get Good friends and dem get Quality friends. Good friends na people wey dey good, character, personality, etc but Quality friends go help you with your problems, dem go show you way.

Your friends don help or destroy your life?


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C