Na hia all di wikend gist and amebo dey end. Join Ochedeking make him give you some Aproko of wetin hapun for di week den una go come play game of Decode Di Yarns wey you fit win something if you sabi decode and den him go nak you plenti African gbedu den allow you to begin chose your song den him go play am before Deejay go come scatter awa dance floor wit latest gbedu.
6:00pm - Midnight
Jollification Earli Mohmoh show wit beta enegi for di Weekend for make Kano Pipul take am follo up wit di host Gymnastic.
6:00am - Noon










Face Me I Face You
Face Me I Face You
FACE ME I FACE YOU
Face Me I Face You

Call any of the numbers below
Lagos: +2349088851862
Abuja: +2348022641218
Kano: +2349087067447
Onitsha: +2349087022215
Port-Harcourt: +2348099930149
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.