Why E dey hard for people to give?

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Most People wey dey use to receiving dey find am hard to give and dem also dey think say dat person wey dey always give dem no need help.

Ontop Kulelezone, chiboiwazobia dey tok about PIPU wey dey always receive and how e dey hard for Dem to give?

Why you think say e dey hard for PIPU to give? Shey na becos dem dey use to giving?

Especially to the person wey dey always give dem, dey no dey reason say dat person sef need help.

Most times, wen dat person say he/she no get to give, e go turn wahala and trouble don start be dat.

Na sense of entitlement cause dis one?

#chookmouth for comment section 👇


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 21°C