Now Playing

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

Thursday, 28 March 2024

  • 01:00

    Over Night Paripa

  • 05:00

    Una Wake Up Show

    Ochedeking dey wake una up evri morning wit Word From Grand Mule, wia we go chop beta sense talk den bring you Front of Newspaper and Tori For Town, den carry you waka on top Area Yarns before we go sidon ontop As E Dey Hot where him go break down all di big politiks gist wey dey hapun for Kano and Naija. Den him go clear road for all di sport tori for di day come finally close maut wit beta Biday shout out. Dis wan dey hapun evri Monday to Friday, 5AM for morning.

  • 10:00

    Oga Madam Office

    Oga Madam Office Show na lif radio show wey dey broadcast for Kano and oda neborin state. Na Tin Tomato be di host of di Show. 

    Listen Live

  • 15:00

    Kulele Zone

    Na we correct aftanoon show wey dey hapun from 3:00pm to 8:00pm and na Princess be di host. 

  • 20:00

    Evening Oyoyo

    Na beta show wey dey broadcast for Kano and environs and na Oyinbo Daddy dey run tins for here.

Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 20°C