

I dey masturbate 2 to 3 times daily..... Male caller
One male caller tok with Uzomatic uzo ontop Nightjolly say him dey masturbate 2 to 3 times daily and him wan know weda e bad and how him fit take stop am.
Serious Update for Single Guys
Many single guys no sabi tok to woman and naim make dem still dey single, How you wan follow woman tok for di first time and you dey call her Sweet or pet names?
Why Men Dey Quick Tire For Dia Women Inside Relationship/Marriage
Relationship na efforts from the two parties wey dey involve and e dey tire person when one party no dey put effort. This na wake up call to women wey dey too relaxed inside dia relationship/marriage.
Man Need Advise As Eim Dey Suspect Say Na Eim Pastor Get Eim Pikin.
Trust na one of the things wey dem dey add inside relationship wey dey make the relationship soup sweet. And wen trust for inside relationship don Kpafuka e dey be like calabash wey fall scatta for ground e no dey easy to gum am back again.
How You fit Make Your Semen Taste Beta And Healthy
Ontop #NightJolly @UzomaticUzo tok about how men fit take make dia semen taste beta and even make dia semen dey more healthy
Why Your Birthday Na The Reason Your EX-still Neva Move On
Mata wey concern breakup na situation wey wen e happen something pipu dey find am hard to move on. Some of them dey even come up with different tactics to take cope with the mata.
How Long Dey Too Long For Sex ?
The mata of how long man suppose last when eim and woman the do touchlighting mata, e don be arguement wey don dey ground since 19 okokoro. And up till date we still neva gree say na so so amount of time dey okay for touchlighting.
Shey e Easy To Stay Faithful For Your Relationship?
A different stroke for a different folks, na wetin oyibo dey talk. Wetin one pesin fit do for eim relationship and nothing go happen, anoda pesin go do am an everitin go kpafuka.
Things wey men dey do to disrespect dia partner
Oyibo tok say respect Is reciprocal, meaning say as you want make pesin do for you na so make you do for the pesin self. How you go say you love pesin and the way wey you dey treat dem you self no go gree make dem do you so.
E Dey Possible to get STI Even When You Wear Condom?
E don tey wey sabi pipu don dey advise, say the best wey to prevent sexually transmitted disease and infection plus even pregnancy na to use condom.
RUDE THINGS WEY YOU DEY DO DURING SEX
Confidence inside bedroom dey important for sexual partners, because e dey help boost the morale of the couples dem. that na why you no suppose act or talk anyhow wey fit drop the confidence of your partner after sex.
Why You Need to Dey Proud of Your Machine As Man
Many men don spend plenty money, because them wan bigger and longer manhood. this one dey make plenty get low self esteem.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.