On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

RUDE THINGS WEY YOU DEY DO DURING SEX

Confidence inside bedroom dey important for sexual partners, because e dey help boost the morale of the couples dem. that na why you no suppose act or talk anyhow wey fit drop the confidence of your partner after sex.

This na eim come make @uzomaticUzo make this one her mission ontop night jolly to correct pipu wey dey do anyhow inside bedroom. uzomaticUzo even enta lecture mood for this one as, to ensure say no rude behaviour inside bedroom.

Uzo also talk  about how pipu fit make dia partner feel happy after sex. Watch and learn.

No forget to listen to the full tok live on top www.wazobiafm.com/lagos or download our app to listen to our shows


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C