On Air Now

Satide Jolli

6:00am - 10:00am

I dey masturbate 2 to 3 times daily..... Male caller

One male caller tok with Uzomatic uzo ontop Nightjolly say him dey masturbate 2 to 3 times daily and him wan know weda e bad and how him fit take stop am.

 Uzo advice am and she tok some tips wey fit help pipu wey dey struggle with masturbation, e.g. make dem always dey around pipu, e go help reduce the thoughts, stop to watch erotic pictures and videos...

Listen to the full video and chookmouth for comment section


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C