On Air Now

Satide Jolli

6:00am - 10:00am

Shey e Easy To Stay Faithful For Your Relationship?

A different stroke for a different folks, na wetin oyibo dey talk. Wetin one pesin fit do for eim relationship and nothing go happen, anoda pesin go do am an everitin go kpafuka.

#ChookMouthGeng Podcast don come back again and this time no be small mata dem come back with. With the way different pipu dey waka commot for dia relationship because of dia partner dey chook eye outside the relationship

This one naim make Ada-dumdum and Papito decide say dem go talk dis mata of cheating. Dem come dey ask say shey e easy to stay faithful for relationship?

Dem carry dia correct guy, Tunde A.K.A to follow dem talk the mata. Oya watch the video make you for know wetin get to for the mata.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 28°C