On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Police and Frsc dey tell naija pipu say dem no want bribe

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
Police and FRSC don come out tell Nigerians make dem stop to dey give dem bribes. Executive secretary for Presidential Advisory Committee against corruption, wey be Prof Sadiq Radda tok say no be only government go sto

Police and FRSC don come out tell Nigerians make dem stop to dey give dem bribes.

Police and FRSC don come out tell Nigerians make dem stop to dey give dem bribes. 

Executive secretary for Presidential Advisory Committee against corruption, wey be Prof Sadiq Radda tok say no be only government go stop bribery and corruption, we Naija pipu sef get work to do make corruption stop for de kontri. 

Dem tok say if you see any officer wey wan collect bribe, make you  report de pesin.
 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thunder storm

    High: 36°C | Low: 25°C