Police and FRSC don come out tell Nigerians make dem stop to dey give dem bribes.
Police and FRSC don come out tell Nigerians make dem stop to dey give dem bribes.
Executive secretary for Presidential Advisory Committee against corruption, wey be Prof Sadiq Radda tok say no be only government go stop bribery and corruption, we Naija pipu sef get work to do make corruption stop for de kontri.
Dem tok say if you see any officer wey wan collect bribe, make you report de pesin.