Video
If u get pesin for ur family wey dey depressed, e fit also make u dey depressed and if u dey suffer abuse, poverty u fit also get depression.
Video
Mental health challenge no dey happen to only pipo wey no wear clothe for road, anybodi fit get mental challenge, even children dey get mental health challenge.
Video
How to take know say u get Hemorrhoid (Pile)
Video
Ontop Unawakeup show today Ratata ask one SP for Nigerian police say person wey police arrest supose pay for bail? .
Video
Shey u don kolet fake moni from bank b4?
Video
Malaria and fever no be di same thing.
Video
Woman share her story ontop Area report of how dem take by force torchlight am for secondary school
Video
Caesarean section no be bad luck o
Video
If u dey find am hard to piss as man, e fit be prostate cancer.
Video
If u dey sick everytime and you dey loose weight, no go dey buy blood tonic abi tell aunty nurse make she give u medicine. Go see your doctor immediately o, e fit be cancer.
Video
Cervical Cancer dey affect di cervix(where pikin dey come out), and any woman whether old or small fit get cervical cancer, so far u don already dey have sex.
Video
Dem dey tok say "dem no dey celebrate persin for em own land" but oga Obi Asika wit won correct company wey dem dey call Estilodavida don come outside wit Afro-Beat Hall of Fame to take celebrate African/Nigerian Afro-Beat Artistes.... Dis na waka you no wan miss!!!
Video
Suo and Ratata dey tell us say anything we dey do make we dey stay committed. Dis one wey election dey near, na now all de politicians begin dey committed to deir work.
Video
Wetin go make you know say de wedding reception go be correct won before e start
Video
No be only adult dey get high bp oo, children sef dey get bp, if pikin get high blood pressure e mean say di pikin get medical condition.
Video
Wetin You Go Do If Your Driver Tiff Your Car
Video
High BP na silent killer, u no need to get sign b4 u get High BP.
Video
Bleaching cream no goood o, because e fit damage your kidney, and cause cancer
Video
You wey dey always take medicine bcos you no fit sleep, e no good oo.
Video
If we no dey sleep well, if it cause us to have hypertension, women go miss deir periods, men no gofit perform well and so on.
Video
Some pipu brain be like dustbin bcos dem no dey sleep. Sleep dey important bcos e dey help our brain commot dirty.
Video
DR @fredostar_md dey advice is make we no use cotton bud dey clean our ear. He tok say dat thing wey dey commot our ear(ear wax) dey normal and e dey help protect de ear.
Video
Shey una sabi say man sef dey get breast cancer!!!!
Video
Wen DR ALEX OSAGIE come studio today e tell Tualebaba on top #bodimata for world sight day e say "Eye no get spare part, e no get First Grade or Second Grade Gbogbo" so make everibody wet get eye LOVE EM EYE!
Video
Dr Fred Ostar don tok am ooo...e say depression dey catch small pikin too
Video
Sabi your right ontop light bill and meter mata
Video
Wetin be peptic ulcer?
Video
Dr. Fred and Tualababa1 dey tok about malaria
Video
DR Fred Ostar DON TOK AM OOO...E say if u dey always tok say u get TYPHOID.... u no get TYPHOID
© 2022 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.