INEC Don Assure Nigerians Say Dem Go Remain Neutral As 100 Days Countdown To 2027 Election Don Start
Independent National Electoral Commission (INEC) don assure Nigerians and people for outside Nigeria say dem go remain neutral, ready to do their work well and protect the integrity of votes as Nigeria don enter the final 100 days countdown to the 2027 general election.
Gov. Dauda Lawal Don Join Tinubu Team Wey Go Ethiopia For Leadership Exchange
Zamfara State Gov. Dauda Lawal go join senior Federal Government delegation go Addis Ababa, Ethiopia, for leadership exchange wey go focus on how to strengthen action for nutrition for states and learn from Ethiopia experience.
Kenya Don Confirm Say Dem Get First Ebola Case, Authorities Dey Trace 28 People Wey Don Contact Am
Kenya has confirmed its first case of Ebola after a citizen who had been living in the Democratic Republic of Congo died in Nairobi.
Air Force Don Release Names of 25 People Wey Die for Ondo Plane Crash
Nigerian Air Force don release names of the 25 people wey die after ATR 42 plane crash for Igbokoda area of Ondo State on Monday.
Military Plane Wey Carry 32 People Crash Near Naval Base For Ondo State!
Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, don officially confirm say the military aircraft (tail number NGR 931) lost contact with air traffic controllers around 9:13 a.m. on Monday.
Peter Obi Tell Nigerians Make Dem Protect Their Votes And No Let Fear Stop Dem As Election Dey Come.
Presidential Candidate Of Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi, Don Tell Nigerians Make Dem Protect Their Votes Well And Make Dem Stay For Polling Units Until Dem Count All The Votes For 2027 Presidential Election.
BBNaija 2026: Temi Nkem Win Season 11, Carry N160 Million Prize Go House
Temi Nkem Don Win 2026 Big Brother Naija Reality Show, Carry Prize Wey Worth N160 Million Go House.
Tinubu Visit Oba Of Lagos, Receive Royal Prayer For Iga Idunganran
President Bola Tinubu Visit Oba Of Lagos, Rilwan Akiolu, For Iga Idunganran Palace On Sunday, As Plenty Lagos People Gather For Marina And Isale Eko Areas To See Am.
Super Eagles Coach Eric Chelle Fit Land Marseille Job
Super Eagles head coach, Eric Chelle, don dey linked with vacant manager position for French Ligue 1 club, Olympique de Marseille.
AFCON 2025: Morocco Knock Nigeria Out on Penalties, Enter Final
Morocco don beat Nigeria on penalties to book their place for the AFCON 2025 final, after di semi-final end goalless for full-time and extra time.
XABI ALONSO DON COMOT FOR REAL MADRID, ARBELOA TAKE OVER AS HEAD COACH
Real Madrid don part ways with Xabi Alonso after just seven months as head coach, and dem don quickly name Alvaro Arbeloa as im replacement.
Brighton Equalise Late, Mitoma spoil City Chance to Catch Arsenal
Manchester City title chase don chop another blow after Brighton force dem to 1–1 draw, as Kaoru Mitoma score fine equaliser to frustrate Pep Guardiola side and keep Arsenal firmly for top.
NA LIE! Ngige No Warn APC Make Dem No Celebrate Di Presido Election Victory
Claim: Chris Ngige bin advise APC make dem no celebrate di presidential election victory because of him experience for court with Peter Obi. Verdict: NA LIE. As we confirm from di spokesperson of Ngige wey talk say di minister no make dis kind statement.
Fasting No Fit Cure Cancer
Claim: Dem fit use Fasting as treatment for cancer. Verdict: MOST TIMES NA TRUE. Although dem don prove say fasting dey effective to treat cancer but no be di cure be dat.
Bukola Saraki Claim Say Inflation Rate No Reach Double Digit Under PDP
Claim: The inflation rate today na around 16% but under di government of Peoples Democratic Party (PDP) na single figure e be .
How Fake Ibrahim Babangida For Twitter Do Pipo Wayo-Wayo
Former leader dem under di military rule or for democracy get ogbonge role wey dem dey play for election mata inside Nigeria. Different important pipo dey take anything wey dis former leaders dem talk very serious especially di ones wey wan run for office .
© Copyright 2026 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.