On Air Now

Make We Praise Baba God

5:00am - 10:00am

Wetin fit dey make u piss piss every time?

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Ontop #bodimata, Dr Fred tok say if u dey piss every time, e fit be say na di alcohol or caffeine wey u dey drink, or u get infection for bodi or diabetes.

Ontop #bodimata, Dr Fred tok say if u dey piss every time, e fit be say na di alcohol or caffeine wey u dey drink, or u get infection for bodi or diabetes.

Eim also yarn say, If u dey drink plenti water and u no dey piss, make you go see ur doctor sharp sharp oo.

#chookmouth if u don experience any of wetin doctor tok.

#goodlifenasense


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Light rain

    High: 27°C | Low: 21°C