06:00
Oya follow us go church with music wey go carry you reach heaven, better prayer and message sef follow come
10:00
Wetin be dat thing wey you no like for church? Abi e get wetin your Pastor wife dey do wey dey pepper you. oya come chook mouth for hia.
12:00
Dis one na for we Igbo people for hia. Better music and gist full ground.
14:00
Na serious football matter dey for hia. Join the football Republik crew
20:00
Dis wan na for the Yoruba pipo wey dey like better party jellof. Sweet music and gist full ground.
21:00
This one na for papa and mama dem with marriage matta for ground.
23:00
The best of our music playlist to see you through the night to the next morning.
© Copyright 2025 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.