Shey u know say if u smoke Shisha for one hour, u don smoke 40-400 Cigarettes?

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Ontop #bodimata wit Chief Suo and Ratata ,Doctor Fred tok say if u dey smooke shisha for one hour, u dey smoke 40-400 cigarettes.

Ontop #bodimata wit @chiefsuo and @ratatanation@doctorfredostar_md tok say if u dey smooke shisha for one hour, u dey smoke 40-400 cigarettes.

He also tok say nothing dey wey u go drink go clear ur lungs, NA LIE OO!!!
No dey believe social media.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Light rain shower

    High: 30°C | Low: 23°C