Ontop #bodimata wit Chief Suo and Ratata ,Doctor Fred tok say if u dey smooke shisha for one hour, u dey smoke 40-400 cigarettes.
Ontop #bodimata wit @chiefsuo and @ratatanation, @doctorfredostar_md tok say if u dey smooke shisha for one hour, u dey smoke 40-400 cigarettes.
He also tok say nothing dey wey u go drink go clear ur lungs, NA LIE OO!!!
No dey believe social media.