On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Warn your supporters, Police dey tell Presidential Candidates

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
Nigeria Police Force dey advise all politicians make dem no do anything wey go cause violence and warn dia supporters make dem no dey threaten dey opposite party wey dey run for 2023 general elections. 

The police tok say any threat to life na serious criminal offence, Say di  Electoral Act make am clear say punishment dey for election-related crimes.

The police force spokesperson, Olumuyiwa Adejobi tok dis for interview with PUNCH  on Sunday for supporters of the All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu and the Labour Party flagbearer, Peter Obi, wey dey drag demselves and dey insult each oda ontop internet. 

How u see di mata? #chookmouth 

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C