On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Veteran Nollywood Actress Cynthia Okereke Don Die

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Veteran Nollywood actress Cynthia Okereke don kpai.

Na her colleague, Joseph Okechukwu announce dis one for him Twitter handle on Wednesday.

For one post wey he put di picture of di late actress, Okechukwu write say "REST IN PEACE", Nwanyi oma.

Last year, kidnappers bin carry Okereke and her fellow actor Clemson Cornel for Enugu but dem release dem without any injury afta days wey dem dey missing.

How una see di mata?
#chookmouth


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 25°C