On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Today August 12 2022, Na International Youth Day

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
August 12, 2022, na very important date for global calendar. Na day wey global community put to celebrate this year International Youth Day. The reason why United Nation dey celebrate International Youth Day na to raise

August 12, 2022, na very important date for global calendar. Na day wey global community put to celebrate this year International Youth Day. The reason why United Nation dey celebrate International Youth Day na to raise voices against bad bad things wey dey shele for di world with di youth.  Na UN form dis International Youth Day for 1999 for di  UN General Assembly.

August 12, 2022, na very important date for global calendar. Na day wey global community put to celebrate this year International Youth Day. The reason why United Nation dey celebrate International Youth Day na to raise voices against bad bad things wey dey shele for di world with di youth. 

Na UN form dis International Youth Day for 1999 for di  UN General Assembly.


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C