On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

President Bola Tinubu and Vice President Kashim Shettima Don Resume Work.

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

President and Vice President resume in Aso Rock Villa as Nigerians dey wait official appointments.

Di new President and Vice president land for di Presidential villa on Tuesday afta dia inauguration wey happen on Monday.

As President Tinubu reach di villa, na Shettima;speaker of di House of Representatives,Fwmi Gbajabiamila;CBN Governor, Godwin Emefiele; Oga for NNPC,Mele Kyari and oda officials.

Afta dem welcome am, President Tinubu come get private sidon discuss with Emefiele and Kyari. Na di first official assignment Presido dey do since dem swear am in.

Vice Presido, Kashim Shettima follow tori pipo tok for eim office. He tok say him and presido go make sure dem make di lives of Nigerians beta pass as e dey now.

How una see di mata?
#chookmouth 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny

    High: 38°C | Low: 27°C