Person wey dem tok say kill Super Tv Boss, Chidinma Ojukwu don win miss cell 2022

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
21 year old Chidinma Ojukwu wey dem tok say kill super tv CEO, Micheal Ataga don win Miss Cell 2022 for Kirikiri correctional facility, as dem mark 2022 international Women’s day.

How u see di mata🤔
#chookmouth
 
Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 38°C | Low: 26°C