On Air Now

Closing Joli Joli

6:00pm - 11:00pm

Only God fit kill me - Tinubu

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
Former Governor of Lagos state, Bola Tinubu come back Nigeria on Friday 8th October, afta he spend 3 months for London wey he go do knee surgery.  Bola Tinubu tok on Sunday for the welcome back event wey happen for Gove

Bola Tinubu tok on Sunday for the welcome back event wey happen for Government house for Ikeja, say na only God dey give and na only God dey take life. Plenti important important people bin dey for dia like Governor Sanwo-Olu , Femi Gbajabiamila(house of reps speaker)

Former Governor of Lagos state, Bola Tinubu come back Nigeria on Friday 8th October, afta he spend 3 months for London wey he go do knee surgery. 

Bola Tinubu tok on Sunday for the welcome back event wey happen for Government house for Ikeja, say na only God dey give and na only God dey take life. Plenti important important people bin dey for dia like Governor Sanwo-Olu , Femi Gbajabiamila(house of reps speaker)

#chookmouth for de mata

 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 25°C