On Air Now

Closing Joli Joli

6:00pm - 11:00pm

Nigerians Dey React as Adamawa Governor Appoint 47 Media Aides

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Pipo don dey react follow di appointment of 47 media aides by Governor Ahmadu Fintiri of Adamawa State.

Governor Fintri of Adamawa State announce on Thursday on him official twitter page say him don appoint 2 Special Media Advisers , 10 Senior Special Media Assistants and 35 Special Assistants on Social media and content creation.

One person respond say:

 

Anoda pesin respond say:

 

Anoda pesin respond say:

 

 

 

Anoda pesin respond say:

 


Remember say Presido Tinubu announce say "subsidy is gone", wey make tins go hard and cost well well for Nigerians. 

Becos of dis one, plenti public office dem begin to reduce wetin dem dey spend so di kontri economy go fit "breathe"

How una see di mata?
#chookmouth 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 24°C