On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Man die for hotel afta im meet online babe

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
One 55 year old man die for one hotel for Ikotun afta e meet eim 32 years old online girlfriend. 

One 55 year old man die for one hotel for Ikotun afta e meet eim 32 years old online girlfriend. 

Pray against village pipo oooo!! E get why

 Abdulwaheed Lamidi die for one hotel for Ikotun Lagos. We hear say di 55 year old man die afta e meet eim 32 years old online girlfriend. 

Reports reach us say di lady rush out dey cry for help, di lady tok say di man wan go use toilet when he fall down and die. Lagos Police Public Relations Officer, SP Benjamin Hundeyin confirm di incident.

How u see di mata? #chookmouth 

 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 25°C