On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

Lagos State Wan Increase Workers Salaries

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?
Governor Babajide Sanwo-Olu tok say dem go increase workers salaries. He tok dis one for State Secretariat Alausa.

143 days to election, Lagos State wan increase workers salaries.

Lagos State Government dey plan increase workers salaries for October ending.

Lagos state governor Babajide Sanwo-Olu don tell Head of service Hakeem Muri-Okunola today for Alausa, Ikeja. Make him chook eye ontop of the salary of the pipu wey dey work for Lagos.

E don approve 25 percent increase for dia allowance. E also announce say dem go give moto to directors wey dey public service for October.

Many pipu don dey scatch head for the mata, because eim dey plan to increase government workers salary, wen e be like 143 days to election.

Wetin you think for the mata #ChookMouth

 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thundery shower

    High: 36°C | Low: 26°C